- Guys wey dey always brag abt dia hustle, u hustle reach Judas? - TopicsExpress



          

- Guys wey dey always brag abt dia hustle, u hustle reach Judas? Dt guy sold Jesus mehn=)) (Hustle of life) - Ugly gals getting married every Saturday, the Pretty ones will be buying ASO EBI, looking glamorous in the wedding pics, waitin 4 Dangotes son - Shout out to all the girls who feel they need to wash noodles before cooking it. I respect your hygiene. - I bet Messages from mobile operators in 2050 will say... Dear customer, Get Your wife pregnant today without struggle SMS CHILD to 12345 - You are 20yrs old & dating a 52yr old man and den u call him ur baby, is he ur baby or ur ancestor? Smh, ur matter dey Shiloh - One good thing about been Ugly. At least u would be least considered for rituals. Dem no dey use JUJU do JUJU na! -U dey snap fcebook pics 4 another person Hummer, dont worry when thieves go find u come dem go nack u hammer -at d age of 30, u still dey ur mama hauz dey drag head of fish wiv ur siblings....... . Chai! D witch wey dey ur village carry ur picture dey fan herself?? Abi devil carry ur destiny dey play SUWE -U b h0use maid nd u dey sing im d b0ss by rick ross. Mehn. U get case 4 C.A.C -U are a first class graduate at 40yr old without any job and u dey follow lil- wayne sing I Aint got no worries. Even d devil is weeping 4 u. -Opportunity knocks but Once. If u hear a second knock. Bros check well na jehovah witness.
Posted on: Fri, 18 Oct 2013 18:21:32 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015