(AN OPEN LETTER FROM AKPORS TO OLAMIDE ) dear olamide adedeji, am - TopicsExpress



          

(AN OPEN LETTER FROM AKPORS TO OLAMIDE ) dear olamide adedeji, am a regular listener of ya music,wel i mst comment dt all of dem are cool.Bt i get qstns wey i wan ask u,bt bros no step on CONTROL-P afta i don ask my qstn ooooo. Wel my qstn is dt WAT SORT OF LEGACY AR U LAYING DWN FOR UR FUTURE KIDS(esp if dey start listening to ur songs),do u want dem to also go haywire like u by start talking RAW openly,regardless of our culture and tradition in Nigeria? My nxt qstn is dt,i hear say u don start to dey act movie,abeg shey na true(is it dt u arnt satisfied wt d way u av inspired the youths in a bad way through ur songs, and nw u wana move to nollywood in oda to pollute our eyes wt ur RAW TALKS).Lest i forget,i also heard my neighbour pikin saying dt u av signed up wt dbanj record label,wel olamide i no knw wetin i go talk,bt jst remember say illuminati dey o.Anyway sha ur fans ar disspointed abt dt ur mumu step bt u nid2 shine ur eyes wella in Dbanj record label oo urs sincerely, akpors
Posted on: Tue, 13 Aug 2013 19:41:23 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015