***Conversation between a Rat and Akpos***: Rat: (with tiny - TopicsExpress



          

***Conversation between a Rat and Akpos***: Rat: (with tiny voice) hello. Akpos: hello, who am i speaking wit? Rat: na Mr Akpos be dis abi? Akpos: yes u are speaking wit Mr Akpos, who is dis pls? Rat: so u no recognize my voice abi? Na me ur room mate. Akpos: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Akpos: i beg ur pardon? Rat: which yeye beg u dey beg. i never chop since yesterday wey u waka comot. I check that place wey u dey put food i no si anything.I check d kitchen nothing. I even check ur fridge no single food there. E be like say u wan kili me abi.. No problem, i jux say make i let u know say that ur certificate 4 inside your wardrobe weydem write LAGOS STATE UNIVERSITY i don eat d "LA" comot. Remaining "GOS" STATE UNIVERSITY. Let me see which work u go take"GOS" state university find. . . . . . . . . . . . . . . . ......Akpos dey LUTH now...lolz
Posted on: Tue, 06 Aug 2013 13:53:34 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015