#DEAD CANT STOP LAUGHING U dey carry ur girlfriend go club, after - TopicsExpress



          

#DEAD CANT STOP LAUGHING U dey carry ur girlfriend go club, after u marry her; u want 2stop her frm goin to club. My broda u think say miracle fit happen? • Ur gafrnd dumps u for a rich man u say she b gold digger, bt ur sister do d same to anoda guy, u giv testimony for Church saying na grace of God. Bros park well • Your babe get F9 parallel for WAEC, she still dey ask for Brazilian Hair of #150.000 . Abeg Were she wan fix am?, on top that coconut head? • U have 8 tribal marks, stretch marks scattered all ova ur body yet u still want a tattoo...ah! my friend u be zebra? • U are 6 feet tall, u still com wear 6 inches high heeled shoe...shey u wan whisper to God? • U dey snap inside different type of cars yet u expect ur man to believe u are not cheating .aunty, u be mechanic? • U gather different gals picture for ur fone & yet u xpect ur gal to believe u are not cheatin.. uncle, u be photographer? • He gave u an engagement ring for over five years, he never marry u, my dear u be lord of d rings? •you dey pay your babe wey dey university school fees and yet u never write JAMB, u be scholarship board? •U are 18yrs and ur sugar daddy is 70yrs old and u stil dey call him BABY, my sister he should be ur ANCESTOR. •Your babe is licking ice cream...ure drinking pure water...pls guy Are u diabetic? •U claim say u eat rice and stew, but u come vomit fufu and egwusi soup. Omo u be magician? . Na joke o... ADD MORE
Posted on: Wed, 09 Jul 2014 07:09:36 +0000

Trending Topics



"> PETROL PRICES AROUND D WORLD Pakistan. Rs 26.00 Bangladesh Rs
And the warriors went off to battle Leaving tearful loved ones
="http://www.topicsexpress.com/An-after-math-of-suspicion-causing-some-to-doubt-whether-or-not-topic-572282332818768">An after math of suspicion, causing some to doubt whether or not
I have a nine-to-five job and get a stationary salary per

Recently Viewed Topics




© 2015