****GREAT NIGERIA - TopicsExpress



          

****GREAT NIGERIA STUDENTS**** #UNA_GOOD_MORNING •••RAMBO WELCOME BOTH OLD AND YOUNG STUDENTS BACK TO CAMPUS••••• --------my people I greet o,happy hamatan,news nor too dey today,make una just use dis small one hold una side dis morni... #TUESDAY_JANUARY_13_2015_LIVE_NEWS -------School go resume on the 19TH,for both morni nd spat.. _____SPAT FORM STILL dey MARKET.GARB UR COPY NOW..d cbt test go soon start.. ----CLEARANCE for our spatacus freshess go Start dis week,make una hold moni come o.. ___Clearance for does wen graj last year don start.. ___Clearance requirement na d same tinz wen u take do ur cbt exam,wen u reach d office,dem go give u elegibily form make u fill,dey ur hod go sign for d form,make una knw say without u nor collect ur admission letter dem nor go clear u o... ----SPAT 2Nd batch 82% loading....... ___Dem go soon commision d new building for sch of ICT... ___I beg make una dey try use dat upstair wen dey campus 1 gate,if moto nak anybody,nobody go talk put o,Na 1 life we get who die don die,even if we burn moto wen jam person,d person nor go still come back... ------SCHOOL FEES SUMMARY FOR 2014/2015 REGULAR SESSION ND1 and HND1 sch fees »28,000 bank commission 500 Fidelity bank acct no:4150009732 ND2 and HND11 Sch fees»14,200 bank commission 500 Fidelity bank acct no:4150009732 SPATACUS ND1,HND1 sch fees»38,250+bank comm ND2,F,HND2,F sch fees»28,500+bank comm BSC program 100L sch fees» 84K(UNCONFIRMED) I beg make una pay una school fees by una self oo,if u carry am give person make e help u pay anytin u see make u manage am oo.. ____Does of una wen go like come out for SUG,CLASS REP/DEPARTMENTAL Post,make una inbox me o,cos we go fit make una acheive una dreams.. >>>PLACE YOUR ADVERT HERE>PLACE YOUR ADVERT HERE>PLACE YOUR ADVERT HERE>PLACE YOUR ADVERT HERE>> https://m.facebook/groups/339734979504610 click d link and click join we go accpet u sharply,you fit still send me frnd request for facebook.. _____If u get any question/contribution,or need our help make u call or whatsapp #RAMBO on --08059003932,I beg make una nor call dey ask mumu question cos my mouth nor too Good,e dey run well well at times... __na me #AUCHI_POLY_RAMBO #AKA_ONE_MAN_SARS bring una dis package,na till 2moro o,make I strool reach mama rasheed side...
Posted on: Tue, 13 Jan 2015 09:01:21 +0000

Trending Topics



v>

Recently Viewed Topics




© 2015