-Garri no get advert buh e sell pass indomie. -No mata how Toms - TopicsExpress



          

-Garri no get advert buh e sell pass indomie. -No mata how Toms sell, e no fit sell pass bathroom slippers. -If u neva thief b4, den ur mama no sabi cook. -A girl who laffs at ur dry jokes during ur 1st date does not hav transport back home. -Say hausa poor no mean say dem no fit afford transistor radio. -U no fit kneel down greet ur parents,(guy)buh u fit kneel down giv ur girlfriend flower,(babe)u fit kneel down giv ur boyfriend blow job.......... una go xplain on judgement day o! -Its a small world no mean say u fit trek 4rm 9ja to Malaysia. -If d alarm of a china phone can not wake u up, 4get am, u don die. Good a.m pals
Posted on: Tue, 18 Jun 2013 04:56:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015