«Guys wey dey always brag about their Hustle, you hustle reach - TopicsExpress



          

«Guys wey dey always brag about their Hustle, you hustle reach Judas ? That guy sold Jesus. Mehn # Hustle_of_life . «Ugly girls getting married every Saturday, the pretty ones will be buying ASO EBI, looking glamorous in the wedding pictures, waiting for Dangotes son. «Shout out to all the girls who feel they need to wash noodles before cooking it. I respect your Hygiene. «You are 20years and dating a 52year old man and then you call him your Baby, is he your baby or ancestor ? SMH, your matter dey Shiloh. «One good thing about been ugly. At least you would be least considered for rituals. Dem no dey use JUJU do JUJU na! «At the age of 40, you still dey your Mama House dey drag Head of fish with your siblings...... Chai! The witch wey dey your village carry your picture dey fan herself, Abi na devil dey dance COUP DECALE with your destiny. «You be housemaid and you dey sing IM THE BOSS BY RICK ROSS Mehn you get case for C.A.C «You are a first class graduate at 40years without any job and you dey follow Lil Wayne dey sing I AINT GOT NO WORRIES. M Dear, even the devil is weeping for you.
Posted on: Sun, 20 Oct 2013 05:10:32 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015