#HAHAS.. THIS MORNING I BUMP INTO A FRIEND IN TOWN WEY ME DEN - TopicsExpress



          

#HAHAS.. THIS MORNING I BUMP INTO A FRIEND IN TOWN WEY ME DEN AM WENT TO DE SHOP.. HE NARRATED SOME ORDEAL HE WENT TRU SAKE OF SOME GIRL THIS SUNDAY,I NO FIT LAUGH..HAHAS.. HE SAY HE MET THIS GIRL IN HIS HOOD AT DANSOMAN ON SATURDAY.. NA EBE LIKE DE GIRL BE DE #CHRIFE(chUrchgirl) TYPE..HAHAS HE CHAT AM WEY DEM EXCHANGE CONTACTS..HAHAS DIS MA PADDY LIKE 6 YEARS NOW HE NEVER STEP INSIDE CHURCH ,MA OWN SAF GOOD..HAHAS HE SAY SUNDAY MORNING HE CALLD THE GIRL WEY SHE SAY SHE DEY PREPARE GO CHURCH,OO SAKE OF TONGA OPANA TELL HER SAY HE TOO DEY DRESS UP SO MAKE SHE COME CARRY AM GO CHURCH..HAHAS.. HE SAY HE BUY SOME SHIRT BE PAA WEY 1 YEAR NOW HE NEVER WEAR BEFORE ,HE GO COMOT AM, PRESS PERFUME LIKE HALF BOTTLE ON DE SHIRT..HAHAS.. HE SAY HIS SHOE HE COMOT AM LIZARDS LAY EGGS INSIDE AM,HE POLISH AM WITH HALF KIWI POLISH,SO EGO SHINE EVEN THO E HOOD DE ROAD TOP BE UNTARRED WEY BEFORE HE GO TAKE 3 STEPS NA E MAKE DIRTY..HAHAS HIS BIBLE SAY DE BACK COVER ALL TEAR WEY DUST AM CARRY GO..HAHAS DE LAST MONEY NA EDEY ON AM TOO BE 15 GH CEDIS..HAHAS HE POCKET AM WEY HE DEY WAIT FOR DE GIRL INFRONT OF HIS HOUSE.. SHE CAME WEY DEM GO CHURCH..HAHAS.. HE SAY HE DEY CHURCH ALL ADWEN FII EDEY ON HIS MIND NTI AS DEM DEY CHURCH ALL HE ROOT(erect) GIDIGIDI WEY HE PUT HIS BIBLE ON AM..HAHAS.. DEM DEY N)) WEY OFFERTORY TIME CATCH, SAKE OF FLEX OPANA COMOT 5 GH HOLD AM LIKE USED T ROLL SO DE GIRL GO SEE WEY HE STAND UP WALK WITH SWAG GO DROP AM INSIDE OFFERTORY BOWL..HAHAS AS HE DEY RETURN HE TAKE HIS TIME DEY WALK SO DE GIRL GO SEE AM COS NA SHE DEY AMONG DE CHOIR..HAHAS HE SAY DEM DEY N)) DEM SAY 2ND OFFERTORY,THERE N)) HE AskD ONE GUY SITTIN INFRONT OF HIM EEEIII EBIOM?(eeii again?) DE GUY SAY YEA, SO EVERYBODY START DEY GO DROP MONEY WEY HE COMOT ANODA 5 GH ,NOW HIS MONEY LEF ONLY 5 GH DIS ONE TOO SAKE OF HE WAN MAKE DE GIRL SEE AM HE GO DROP AM DE SAME STYLE..HAHAS.. HE SAY DEM DEY SIT N)) PASTOR CARRY MIC WEY HE SAY.. AFEI AF)DE3 AA Y3 B3 B) NO Y3 SRONKO,Y3 DE MPAEB) K3SE3 NA 3B3 TAA AKYIRE.. (now the offertory wey dey come giv is extra ordinary, we go back am with a very powerful prayer) HAHAS HE SAY LIKE JOKE LIKE JOKE DEM GO OFFERTORY 3RD ROUND,,..HAHAS AS PEOPLE START DEY GO NOW HE DEY SIT THERE SWEATING PROFUSELY, HE NOW START DEY ASK PEOPLE WEDA DEM GET 5 GH CHANGE..HAHAS EVERYBODY NO GET SO HE HAD NO OPTION,HE MAKE HIS MIND SAY HE GO SQUEEZE AIR IN HIS HANDS TIGHT AND GO DROP AM IN DE OFFERTORY BOWL BA SAKE OF THE WAY NA PEOPLE SEE HIS 5 GH SHOW DEM GO SUSPECT AM SO HE CARRY D MONEY GO PUT INSIDE DE BOWL LIKE DAT,SAME STYLE..HAHAS AS HE COME SIT DOWN N)) WEY ONE WOMAN SITTING BEHIND HIM TAP HIS SHOUDER WEY SHE WHISPER INTO HER EARS .. BR3DA BIRIBI AKEKA WO SHIRT NE MU OO.. (broda there are some stains on ya shirt oo) HAHAS SAANA DE PERFUME HE SPRAY PUT DE SHIRT TOP BE BODYSPRAY WEY E DRAW MAP ON D SHIRT LIKE HOW URINE DEY DRAW MAP ON MATTRESS..HAHAS HE SAY HE SHY RUFF, COS ALL DIS WHILE HE DEY WALK UP AND DOWN WITH THIS ..HAHAS CHURCH CLOSE N)) #KATIHWIIIIMMM HE COMOT BEFORE EVERYBODY COMOT..HAHAS.. HE SAY DE GIRL CALL AM SAF HE NO MIND AM..HAHAS.. :v :v :v NANIAMA BOYZ ABR3 ALL BECOS OF TONGA..HAHAS #LE_SAGAA... InkY3mLi ♪Ka Ti Kpa
Posted on: Tue, 27 Jan 2015 13:12:51 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015