,I dey vex 4 dis country wey i come frm no be joke oooo!!!! Small - TopicsExpress



          

,I dey vex 4 dis country wey i come frm no be joke oooo!!!! Small thing Ogoni man go jump enter water like fish for days we no go see dem,see olympics nah,go swim,dem dey fear water=D, Hausa man go enter boat dey shout argungu fishing festival, See rowing 4 olympics,dem no dey;-),Fulani herdsmen fit shoot arrow from 1km kill anyone wey wan steal dem cow,olympics reach make dem go do archery,dem no sabi shoot again=) Agbero for park no mind pursue bus for road,see 100meters race 4 Olympics, dem no sabi run again:]Y. Yoruba man go remove clothes,wrist watch and pant to fight 4 Ojuelegba, See boxing 4 olympics we no see dem, warri man go say warri no dey carry last..... Na wetin Blessin Okagbare,our own warri babe dey do for last 4 women 200meters race,abi she think say one person dey her back? Zero medal 4 Naija, Na who even start that so called NAIJA GOT TALLENT.,,
Posted on: Fri, 14 Jun 2013 04:50:42 +0000

Trending Topics



xt" style="margin-left:0px; min-height:30px;"> Christians often act like they are “going to a funeral
True! Share repost Are you sure youre doin the right thing on
I am asking for prayers for 2 families that have received bad news
jual power bank merk viora 8400MaH Real High 8400 mAh Power
Acum are loc proiectul de tineret Tânăr informat-Tânăr
Sənə bənd olmuşam, xəbərin olsun!(Könül Eldarqızı
Listing Information [ View Listing Detail ] [ Preview As Consumer
Spoke of a wheel, tip of a spoon Mouth of a cave, Im a slave Im

Recently Viewed Topics




© 2015