♫IMAGINE THESE THINGS♫ -You have big eyes and you Got - TopicsExpress



          

♫IMAGINE THESE THINGS♫ -You have big eyes and you Got married To Segun Arinze, Una go born General Overseas, -You carry Hiv, and you go de drink panadol, hoping say e go cure you? omo your death for sure. -You studied law, but you ended up being as A dry cleaner, na play u de? -You no read before you enter Exam Hall, and you de hope say you go copy from somebody, but as the exam de go on, una teacher com carry you go front, go give you separate seat, you go chop biro taya. -Bokoharam catch you for road, and you deny say you no be christian, but as you wan comot, your phone com ring and your ringing tone na Good Morning Jesus, Good Morning Lord, your death na for sure.., -Your papa dey work for nepa, and as una de for house, nepa com tek light, u com shout, God Go Punish Dis Nepa People, na your mama go begin to de pay your school fees. -If army slap you, na dia u go know say police na your friend. -If mad man bite you, sickness must catch you.♥♥♥♥♥ #DeWz
Posted on: Wed, 16 Oct 2013 05:33:56 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015