• U dey carry ur girlfriend go club, afta u marry her finish u - TopicsExpress



          

• U dey carry ur girlfriend go club, afta u marry her finish u wan stop her frm goin to club. My broda u think say miracle fit happen? • Ur gafrnd dumps u 4 a rich man u say she b gold digger, bt ur sister do d same to anoda guy, u giv testimony 4 Church sayin na grace of God. Bros park well • Ur babe get F9 parallel 4 WAEC, she stil dey ask 4 Brazilian hair of #150.000 . Abeg Were she wan fix am?, ontop dat coconut head? • U have 8 tribal marks, stretch marks scattered all ova ur body yet u still want a tattoo..ah! My frd u b zebra? • U r 6 feet tall, u still com wear 6 inches high heels shoe. shey u wan whisper 2 God? • U dey snap inside diffrnt type of cars yet u expect ur man 2 believe u r nt cheating. Aunty, u b mechanic? • U gather different gals picture 4 ur fone & yet u xpect ur gal 2 believe u r nt cheatin.. uncle, u b fotographer? • He gave u an engagement ring 4 over 5 yrs, he neva marry u, my dear u be lord of d rings? •U dey pay ur babe wey dey university skul fees n yet u neva write JAMB,u b scholarship board? •U r 18yrs n ur sugar daddy is 70yrs old n u stil dey call him BABY, my sister he should be ur ANCESTOR. •Ur babe is licking ice cream...u r drinking pure water. pls guy r u diabetic? •U claim say u eat rice n stew, bt u come vomit fufu n egwusi soup. Omo u be magician? Na joke o...
Posted on: Sat, 24 Jan 2015 10:37:04 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015