* U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry. * - TopicsExpress



          

* U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry. * You used ur camry to Buga, now boys use Camry to do taxi. * Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball for Canteen, * B4 u dey use ur ipad dey swag...now ipad na heavy load to carry comot house, * B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway, * B4 u dey go vacation 4 uk dey talk pass urself, boys don dey buy 1st class ticket dey enta london just to go lick ice cream.. BOTTOM LINE: no dey over do like say dat tin no go reach another person hand, All na vanity, e dey fade like Aba Jean.. No 4get say tortoise car na big man motor b4 o.. Notin wey come wey no get expiring date, even the life u have na borrow you borrow am.. Humility na the best choice!!!...
Posted on: Mon, 24 Jun 2013 13:28:13 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015