#bnthinking# Just Imagine we have people like Jet li, Jackie chan, - TopicsExpress



          

#bnthinking# Just Imagine we have people like Jet li, Jackie chan, James bond, Jason Statham, Jean Claude Van dam, Spider man, Super man, Thor, Loki, Hulk, etc. Na for inside film dem go dey show themselves, dem hear say boko haram don kidnap some girls for Chibok, Nigeria ... Dem sit down for 1 corner like say Nigeria no dey buy thier films, especially that Jet li and Jackie chan, wey fit beat 500 people with bathroom slippers at a spot. Abeg!!! If u knw dem tell them say we need them for naija. U hear? If na so na be say I nor go buy chinase film again oh ehen#lolz#
Posted on: Sun, 01 Jun 2014 19:43:17 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015