#1. Na only for Nigeria you go see fish insideMEATPIE. #2. Na - TopicsExpress



          

#1. Na only for Nigeria you go see fish insideMEATPIE. #2. Na only for Nigeria we dey count money after we withdraw am from ATM because we no even trust ATM. #3. Na only for Nigeria PHCN dey say Win a brand new GENERATOR if you pay your light bill. #4. Na only for Naija people dey horn for traffic light make e quick change from Red to Green. #5. Na only for Nigeria Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff and beer. Wetin you no see for Naija, you no fit see am anywhere in d world... Trust me. #6. Na only 4 naija you go find a graduate of Mechanical Engineering dey do him NYSC 4 Police station. #7. Na only 4 naija you go see one person dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at once while his mother dey sell akara and bread for village. #8. Na only 4 naija you go see a graduate of law dey work as generator repairer. #9. Na 4 only Naija, you go see madman dey control traffic, people wey their head correct dey obey. #10. Na 4 only Naija, wey you go see the president senior the country herself. #12. Na 4 only Naija, you go see native doctor dey use laptop take connect with mtn modem. Maybe they are now consulting the spirits online. #13. Na only for naija u go see a man selling a book from street to street dat says HOW TO MAKE MONEY WITHOUT STRESS. I wonder why him no read d book. #14. Na only 4 Naija obituary poster dem go say MAMA HAS RELOCATED #15. Na only for Naija Native Doctor wey dey do money ritual for you dey live for 1 room apartment. [Naija I Hail Ooh, Anyhow You dey i still LOVE you]
Posted on: Wed, 23 Oct 2013 15:36:44 +0000

Trending Topics



v class="sttext" style="margin-left:0px; min-height:30px;"> mydallaslocksmiths/forney (972) 600-2593 We are your one-stop
Luke 9:55- 56 Genuine or Counterfeit? Are The Last Half of v. 55
Almost had me digging deep, Em! But alright, top-of-mind
BELIEVE – while others are doubting. PLAN – while others are
ADMIN THANKS FOR ACCEPTING ME HERE.. Contact Us For Order

Recently Viewed Topics




© 2015