1. U go to club and pay 5k for gate fee, U come church dey drop - TopicsExpress



          

1. U go to club and pay 5k for gate fee, U come church dey drop N20 for offering as if GOD na Nigerian police... U get duplex for hell. 2. U give ashawo wey spent one nyt for ur house 20k come give ur babe wey clean, sweep n wash U̶̲̥̅̊Я clothes for a week 5k.. U get 4 bedroom flat ƒǭȑ Devils estate in Hell. 4. U wear mini-skirt just to confuse Man of God every sunday.. U be shareholder ƒǭȑ hell. 5. U always go to chrch just to look ƒǭȑ gals... bros, Ÿ̲̣̣̣̥ø̲̣̣̥u̶̲̥̅̊ are in a joint partnership wt d devil. 6 U fit dance all night to kukere song for club but you cant move wen praise is goin on in chrch abi... Ur rank for hell pass I.G. 7. U buy car for ur girlfriend bt ur mama de fry akara. Chai! Devil na ur inlaw. 8. Ur phone and bible fall inside water. U first comot ur phone leave d bible. My sister sorry becos devil go make u special adviser for hell. 9. U spend d whole day on 2go, facebook, twitter.... Bt u cant spend a minute with God. My guy sorry becos na u and devil go dance limpopo for hell. 10. U buy blackberry porsh bt u no fit buy bible. I de pity u becos devil na ur service provider for hell. 11. U de complain say pastor preaching too de long. Bt u fit watch merlin season1 - 5 without complaining. Sorry my man becos u be elder for devil temple. Happy Palm Sunday Pals.
Posted on: Sun, 13 Apr 2014 14:29:46 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015