18 NIGERIAN PIDGIN PROVERBS THAT WILL SURELY MAKE YOU - TopicsExpress



          

18 NIGERIAN PIDGIN PROVERBS THAT WILL SURELY MAKE YOU LAUGH.;).;).;) 1. Man wey naked no dey put hand for pocket. loose translation: You cant do somethings if there are no certain conditions. 2. Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. loose translation: You Cant Run Away From Your Destiny 3. Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap. loose translation: Keep calm! Nothing last forever 4. Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef. loose translation: Just be patient. Let the game come to you. Dont rush! 5.Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent loose translation: How you start doesnt matter, what matters is how you finish. 6.Wetin concern agbero with twitter handle,or malu/ cow with face cap? loose translation:Mind your business. 7. If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am loose translation: Make something good out of a bad experience 8.I get am before Nor be property loose translation: stop living in the past and start living in the present. 9. If person too tey for party e go follow dem wash plate loose translation: Dont outstay your welcome 10. Rolling stone,ofcourse na person push am now! loose translation:There is always a reason for something 11. Craze no hard to form,na the trekking be wahala loose translation:Easier said than done 12. No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans. loose translation: Calm down,your temper wont solve the problem 13. Every mallam with em own kettle,every aboki with em own radio. loose translation: Every man for himself 14. You no need cutlery to chop slap loose translation: You dont need my translation to understand this,lol 15. Okpolo eye no be open eye loose translation: Having Big eyes doesnt make you civilised,lol 16. Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. loose translation: Give everyone what they deserve. 17. Bring suya, bring suya,.......na cow body dey suffer am. loose translation: Every action has a consequence 18. E go better na e go better,na im make ibo man still dey Kano loose translation: When there is hope,there is Life #gUdmOrnin_Besties
Posted on: Wed, 07 Jan 2015 07:39:00 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015