22ND MONDAY DEC. 2014 **** AUCHI POLYTECHNIC NEWS UNA GOOD - TopicsExpress



          

22ND MONDAY DEC. 2014 **** AUCHI POLYTECHNIC NEWS UNA GOOD MORNING!! Better Soup Na Money Kill Am as Better Result Na Reading Kill Am. *Happy Xmas Week 2 The Greatest Nigerian Students. *SPAT Na this week School Management go sit down unto the number of Students when dem go Admit for Each Department. *For HND1 Microbiology, SOCRATE THE MANDATE dey wish Una Happy Xmas in Advance & A Prosperous New Year. Him still say make Una resume on time next month unto say many Practicals & Assignment don Ready. *I still dey use dis Opportunity 2 wish all the School Of Applied Science Happy Xmas n New Year in Advance- MR ENDOWED *Oga WAPJUNIOR say make I wish Una A very Lovely Xmas Celebration and A very fulfilled New Year. Him dey Also Advice Una make Una Play Safe for dis Celebration period. Make Una contact Wapjunior via 08101006164. Also with him BBpin 223202AC *Make Una dey aware say Regular students go Resume on the 19th of January. Then for SPAT, January Ending. But if any Adjustment happen I go still inform the Polytes Polytely. *For my SLT brothers and Sisters, I dey wish Una Successful Xmas Celebration and A Graceful New Year-MR ENDOWED *I still dey Use dis means Appreciate all the Lecturers. Na God go Bless & Safeguard All of Una. Na here I go stop for Now Dis Na 4rm Una Own Pikin M=Motivation R=Respect E=Equity and Justice N=Nobility D=Dilligent O=Originality W=Wisdom E=Exotic D=Descency
Posted on: Mon, 22 Dec 2014 08:13:45 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015