99.5WAZOBIA FM: Amebo Zone: - My husband too dey dey busy for my - TopicsExpress



          

99.5WAZOBIA FM: Amebo Zone: - My husband too dey dey busy for my liking. Him no dey always dey around when me and my children need am and if I complain him go say na d nature of him work and him no be soja or banker. Him dey do his own business and the business no mean say e go dey travel every time. Wetin dey pain me pass be say na him and him secretary dey travel and she never marry sometimes dem fit stay for like 2months. Abeg wetin make I do? LADYG (@ladygdgenius) and OCHE D’KING (@ochewazobia) DEY IN DA HAUS….
Posted on: Mon, 17 Jun 2013 16:11:17 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015