A 14yrs old girl was giving a testimony in church, she said praise - TopicsExpress



          

A 14yrs old girl was giving a testimony in church, she said praise thy living GOD, every on de 15th of every month blood go dey comot 4 my body, my belle go dey pain me but since de last 3months wey I dey go brother akpos house dey go study bible 4 he bed room blood nor dey comot 4 my body on de 15th again my breast cum dey big my body cum fresh na only vomit I dey vomit 4 morning, praise thy lord.
Posted on: Mon, 08 Jul 2013 06:22:26 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015