A 9ja girls thoughts Just in bed thinking of whom to marry...of - TopicsExpress



          

A 9ja girls thoughts Just in bed thinking of whom to marry...of course I love niyi, but femi is mature...abi make I just close my eyes marry lanre...but how will I explain to felix that hes not my type???...mehn!!! I just don’t know what to do about segun ...him mama go pour me hot water...chai! But banjo sabi make love just that he’s too fat...abi make I go for gbolahan...na wa oh! he too lekpa and he no sabi help for house....No No No!!!...can’t marry fatai he be Hausa guy...mai papa no go gree.....I for even go for juwon just that he too dey talk.....but wait oh victor never get job na.... Anthony sha??...I no go marry him, he too stingy.... Ehmm!!... Ayo is too handsome just that he too proud ...na wa oh! Wahala dey....should I just forget about getting married and become a Reverend sister???.. Naija Babes!!! I fear una oh
Posted on: Tue, 19 Nov 2013 09:21:01 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015