A MUST READ TOTALLY!!!!!!!! I get one particular restaurant wey - TopicsExpress



          

A MUST READ TOTALLY!!!!!!!! I get one particular restaurant wey i dey chop 4 Accra, Dat restaurant get one obroni wey dey always come chop there too... Any tym dis obroni chop finish he go shout ' Hey', so I wonder wetin dey make am shout. i decide to chop what d obroni dey always chop so maybe me self go shout too..when i reach d restaurant last wk friday, i order what d man dey chop.. Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am, but i no shout, i colet xtra plate, but i stil no shout.. i just vex n ask 4 my bill. D waiter tell me say one plate of chicken & red wine na GHC750 then d xtra plate na another GHC750....na then i shout heyyyyyy heyyyy heyyyy heyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy,I still dey shout till now
Posted on: Tue, 30 Jul 2013 10:48:05 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015