A Warri Boys prayer point be like dear Baba God Abeg Make Asuu Nor - TopicsExpress



          

A Warri Boys prayer point be like dear Baba God Abeg Make Asuu Nor Call Of This Strike.. U See Xmas Don Reach And Na Now I Wan Begin Work... Plus U Sef Know Say I Go Need To Gadje Well Dis Time.... i know say i bin dae complain say ada for private school wan lemme commot but baba God nor worry again... because even asuu go swr for me if i nor gadje well.... i know say u don hear my prayer... and then u fit still extend am small till april make easter money sef show.. so that we go for fit hail oga jesus wey die for us well.... na God Go Bless U If U Answer My Prayer... Amen
Posted on: Thu, 31 Oct 2013 09:03:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015