A fwend of Mine posted dis update on her wall.. BE VIGILANT BUT - TopicsExpress



          

A fwend of Mine posted dis update on her wall.. BE VIGILANT BUT DONT JUMP INTO CONCLUSION* I was on my way to visit a friend in Maiduguri, Borno state. As we were waiting 4d bus 2 load, i noticed one Aboki sitting behind d driver holding a bag & sweating-d Aboki was so uneasy, shifting 4rm side 2 side on his seat- wiping sweat from his face-at dis point I no knw wetin I go tink-cld dis b.....? #BokoHaram well no nid 2 jump into conclusions. Now he started lukin around as if he was tryin 2 access d environments-he would luk around & luk at his watch- all of a sudden he placed d bag under his seat-jumped down & started walking vey fast away 4rm d bus•• Omo see race nah-na dat time I realise say nobe only me been de observe dis aboki-as he jumped down-evrybody scattered-me sef jump down go far place-Evry single passenger abandoned d bus•• 5Mins later-we saw d aboki comin bak 2d bus wt tissue paper on his hand, wondering where evrybody had gone 2.. Na dat time we realise say na shit been dey worry d aboki man•• Abeg if na u dey inside dat bus•• Wetin u go do????
Posted on: Sat, 12 Jul 2014 11:56:52 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015