ABEG! my ppl as xmas don dey reach near make u no go enta into - TopicsExpress



          

ABEG! my ppl as xmas don dey reach near make u no go enta into prob sak of quik money....ok see..two mugu wey clam say dem b amroba come 2 my house las 9it sak of quik money nah..as they enta they no say we get 3 dogs their name na(jaman shephard..dorbaman..roughtwela)so u no say securite dey tight nah..so me ad my dad dey 4 palor dey woch tv so dis 2 mugu agree say dem go pas truu celin as 1 of dem enta insid celin i com begin dey hear noise so my dad wey me ad him dey insid palor cari long stict dey chuk
Posted on: Sat, 23 Nov 2013 18:30:19 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015