ADD URS ABEG 1. Ur go to club and pay 5k for gate fee, U come - TopicsExpress



          

ADD URS ABEG 1. Ur go to club and pay 5k for gate fee, U come chrch dey drop N20 for offering as if GOD na Nigerian police... U get duplex for hell 2. U give ashawo wey spent one nyt for ur house 20k come give ur babe wey clean, sweep n wash ur clothes for a week 5k.. U get 4 bedroom flat for Devils estate in Hell. 4. U wear mini-skirt just to confuse Man of God every sunday.. U be shareholder for hell. 5. U always go to chrch just to look for gals... bros, U are in a joint partnership wt d devil. 6 U fit dance all night to kukere song for club but you cant move wen praise is goin on in chrch abi... Ur rank for hell pass I.G
Posted on: Sat, 01 Feb 2014 11:51:53 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015