AKPORS AND ETISALAT CUSTOMER CARE: Akpors: hellooooooo Customer - TopicsExpress



          

AKPORS AND ETISALAT CUSTOMER CARE: Akpors: hellooooooo Customer care: yea, dis is Jane how may I help u? Akpors: Jane! whatsup!? Customer care: am fine. Hw may I help u sir? Akpors: ok. E get one browsing cheat like dat wey people d use now for dia nokia phones, I wan make u block am. Customer care: thank u very much for d info. We ll see to dat sir. But sir, y re u giving us dis info? U must be a good Nigerian. Akpors: Good wetin? Na Tecno I de use. I try am dia but e no work. Dey sey e no d work 4 android phones. If una block dis one now, I believe dey ll find a beta one. AKPORS NO GO KILL ME OOOO.
Posted on: Wed, 09 Oct 2013 17:32:04 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015