AKPORS GOOD SAMARITAN Mary lost her BB Z10.... She decided to - TopicsExpress



          

AKPORS GOOD SAMARITAN Mary lost her BB Z10.... She decided to call the number to see if the thief would be nice enough to atleast pick the call.... She dialled the number and a deep voice answered the phone AKPORS: Hello,...who be dis??? MARY: its me, the owner of the phone u are holding Please i beg you in The name of God, be merciful Please my dear Return it to me Am a student, i will be so Glad, please my dear Please,,,,, AKPORS: oh, thank God! i don dey wait 4 ur Call since, MARY: Really? Oh thank God, you want to return the phone? God will bless you AKPORS: no no no Not this fine phone joor Haa god forbid I dey craze??? Just like that U wan Make i vomit this blessing I no feet joor Maybe na 4 next one wey U go lost, Maybe dat time i go just close eye pity you Abeg i wan collect the charger How we go take do am??? BB charger dey Expensive 4 market MARY: Thunder fire u
Posted on: Fri, 17 Oct 2014 07:00:08 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015