AKPORS THE INTERPRETER: Pastor: As it is written in the - TopicsExpress



          

AKPORS THE INTERPRETER: Pastor: As it is written in the bible Akpors: As dem yan 4 bible Pastor: Jesus entered the boat with his disciples! Akpors: Bros J cum enta canoe with im padi dem! Pastor : As the boat was sailing, there was a great storm! Akpors: As the canoe dey move na im yawa cum gas! Pastor: The storm got so great that it was like a whirlwind! Akpors: As the yawa dey gas na im kasala burst join! Pastor: The disciples became so afraid and they shouted Master! Master! Akpors: Na im liver fail im padi dem, na im dem begin dey hala Bros eh! Bros eh!. Pastor: Jesus got up and calmed the wind! Akpors: Na so bros J get up kon arrange the mata! Pastor: He turned to his disciples and said oh ye with little faith! Akpors: Na im bros J luk im padi dem shake im head kon provoke “O BOI! Una fall ma hand oo! Pastor: The disciples replied and said what MANNER of man is this? Akpors:. Im padi dem kon hala. “SHOO” bros J which level nan! U BE WINSH? What do you think of Akpors this time, e try or e no try? Comment, like and share with friends! ==== Get News Updates On Naij ====
Posted on: Thu, 24 Apr 2014 08:30:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015