ALM 23 IN PIDGIN ENGLISH 1. D lord na my shepherd i dey kampke. 2. - TopicsExpress



          

ALM 23 IN PIDGIN ENGLISH 1. D lord na my shepherd i dey kampke. 2. He mek me sidon 4 wia betta de flow,com put me nxt 2 stream mek my bodi therma cool. 3. He panel beat my soul com spray am white,com de lead me de go tru xpres road ofrighteousnes 4 sake of him name. 4. Walahi! If i waka pas wia arm roba,419,andjuju pple borku,com even join okada reach valley of d shadow of death sef,my bodi de insid cloth.ur rod and staf nko? Na so dem de like bakbone de comfort me. 5. U don prepare banga and starch make i chop. All my enemies dey look anyaya. You robme 4 head with vesaline intensive lotion. My cup na ogumpa river wey com overflow him bank. 6. True,true ,beta life and mercy go gum my bak till i quench. And man go 4anda 4 God house sotey sotey frm lai lai to lai lai. AMEN!
Posted on: Mon, 26 Aug 2013 13:59:24 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015