AM MISSING SCHOOOOOL!! wow cant blive itz nw 685 dayz nd - TopicsExpress



          

AM MISSING SCHOOOOOL!! wow cant blive itz nw 685 dayz nd counting... I miss school Gate! (All dose security men wey dey search bag evn when itz empty!!) I miss campus especially SLT dept( where beautiful bebes are made) I miss SPORTS COMPLEX!! (5 guys go dey huzzle 2 teach 1gal sport!!!) I miss SUB student union govt I call it white house. I miss college hall (D only place wey we fit host both fellowship nd party 2geda!!) 24/7) I miss night class!!! (Guyz toastin, galz greein, thieves thiefing, 90% sleeping). I miss food village iya precious spot(food is ready). I miss LIBRARY!! (Where we dey quietly charge our fone). Abeg add ur own ooo =)) =))
Posted on: Fri, 13 Sep 2013 09:18:00 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015