ANSUITE 4 LIFE I miss TRACAS DRIVERS(Very rude people, if u no - TopicsExpress



          

ANSUITE 4 LIFE I miss TRACAS DRIVERS(Very rude people, if u no wan pay 4 load(as small as a polybag,come down) I miss UBAHUDARA STREAM(wia 5 guys wey no sabi swim,go dey huzzle 2 teach 1 gal how to swim) I miss MR BEN!(Their early morning food esp. wen e fresh na highest) I miss NIGHT CLASS(10-11 reading,11-12 sleeping,12-5 I miss LIBRARY(wia we dey quietly charge our fones) I miss AREA JUKWA ESE (wia we go sit down 4 ABBA shop, chop biscuit, bread/cooked egg & pure water, eat MAMA PIRO fries & ofe akwu,and some go com smoke some weed join) I miss PRADISE VILLA(wia we dey gym 2 get by force muscles) I miss GURLS HOSTEL(wia babes dey form like say na dem papa get d hostel, home of witches) I miss SKOOL-FRONT MARKET(na our own KINGS WAY supermarket b dat). I miss SKOOL-FRONT(whr u buy ur BB,LAPPY @very cheap rate bold5-2k,Q10-5k LAPPY-5k esp wen semester wan end) I miss MADAM 2GIG CATEEN(wia wit #100 u go chop 2fufu(2gig)+ 2meat. Nne God go bless u nii) I miss SUG CANTEEN(wia wit #300 we are satisfied wit 2GRAINS of tasteless RICE bcos we dey wit babe) I miss ECO BANK (wia dem go close 4 a whole week becos dem get security alert frm d neighbourin country & wia 2 queue up don master us. Some guys go even enter there just to collect AC) I miss NDI NPIAWAZU & OJIAKOR VIGLANTE(I reserve ma comments) I miss AFRIKVILLA BAR & ULYSIS(hmm!!!wia all d yahoo bois dey show theirsef, u nor buy andre, u nor get level, babes wear long skirt @ day time and short skirt @nyt) NLT & Pre-Sc OPEN HALL(wia ANSU bois go package wit their starchy shirt, dey go hustle innocent girls) ANSU GIRLS(they sabi take care of boyz, dey go feed u,cloth u,house u and d boi go still dey cheat on them on top #na luv sha). I miss ANSU=))
Posted on: Thu, 07 Nov 2013 20:07:30 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015