ANSUITE4LIFE I miss TRACAS DRIVERS(Very rude people, if u no - TopicsExpress



          

ANSUITE4LIFE I miss TRACAS DRIVERS(Very rude people, if u no wan pay 4 load(as small as a polybag) come down) I miss OBAUDARA STREAM(wia 5 guys wey no sabi swim, go dey huzzle 2 teach 1 gal how to swim) I miss MR BEN! (Their early morning food esp. wen e fresh na highest) I miss NIGHT CLASS(10-11 reading,11-12 sleeping,12-5 *******) I miss LIBRARY(wia we dey quietly charge our fones) I miss AREA JUKWA ESE (wia we go sit down 4 ABBA shop, chop biscuit, bread/cooked egg & pure water, eat MAMA PIRO fries & ofe akwu, com smoke some weed join) I miss ENGINEERS APARTMENT (wia we dey gym 2 get by force muscles, smork weed, drink macdowell join and SOLUTION A go high us wit 2face) I miss GURLs HOSTEL(wia babes dey form like say na dem papa get d hostel, home of witches) I miss SKOOL-FRONT MARKET(na our own KINGsWAY supermarket b dat). I miss SKOOL-FRONT(whr u buy ur BB,LAPPY @very cheap rate bold5-2k,Q10-5k LAPPY-5k esp wen semester wan end) I miss MADAM 2GIG CATEEN(wia wit #100 u go chop 2fufu(2gig)+ 2meat. Nne God go bless u nii) I miss SUG CANTEEN(wia wit #300 we are satisfied wit 2GRAINs of unsweeted RICE bcos we dey wit babe) I miss ECO BANK (wia dem go close 4 a whole week becos dem get security alert frm d neighbourin country & wia 2 queue up don master us) I miss NDI NPIAWAZU & OJIAKOR VIGLANTE(I reserve ma comments) I miss AFRIKVILLA BAR & ULYSIS(hmm!!!wia all d yahoo bois dey show theirsef, u nor buy andre, u nor get level, babes wear long skirt @ day time and short skirt @nyt) NLT & Pre-Sc OPEN HALL(wia ANSU bois go package wit their starchy shirt, dey go hustle innocent girls) ANSU GIRLS(they sabi take care of boyz, dey go feed u,cloth u,house u and d boi go still dey cheat on u on top #na luv sha).i miss ejima n ebere #20 concept. I miss skool like madt.
Posted on: Thu, 17 Oct 2013 12:22:51 +0000

Trending Topics



ht:30px;"> Buy Cheap OluKai 'Honolulu' Slip-On If you are searching for
My spouse tell me the construction workers will be working all
What is the future for #islam? When an entire muslim country
CELL PHONE CASE COVER FOR LG OPTIMUS 2 II AS-680 CARBON
reignty Green Rug (8 x 8 Round) Review

Recently Viewed Topics




© 2015