ASUU STRIKE ADVERTISEMENT!!!!! Yes o!..e don happen again - TopicsExpress



          

ASUU STRIKE ADVERTISEMENT!!!!! Yes o!..e don happen again o,KENRICH moviez in conjunctn wit D DON pictures presents anoda ogbonge movieASUU STRIKE 2013 dis 1 na movie wey pas movie oooo...dem no dey tel pesin dis 1 ooo...na must watch b dat..cum hear nd c d tru story behind d whole ASUU STRIKE ooo,who start am,y dem start am,who suppose end am nd who no gree end am ooo!! U go c 4 dis movie...money don scatter our country ooo...ASUU dey ask 4 money,FG no gree settle dem...ewo ooo chai cum c as university studnts dey surfa,c as crime dey increase,gals don enta prostitutn,studnts dey die lyk chicken,yahoo men dey press die,rich men no dey even worri,leaderz no even send.wetin poor man go do..ASUU STRIKE!!ASUU STRIKE!!ASUU STRIKE!!!...suspense ful am wel,intrigue,romance,swagger,ginger,mmmmh dat wik kip u glued to d edge of ur seat,u go laff taya,cry bitterly nd even reason wela...DIRECTED by NANS,starring:PETE EDOCHIE as GOODLUCK JONATHAN,KENNETH OKONKWO as FAGGIE NASSIR,PATIENCE OZOKWOR as OKONJO IWEALA,MERCY JOHNSON as MIKE EMEKA nd OLU JACOBS as GABRIEL SUSWAM,MAJID MICHAEL nd JOHN DUMELO as yahoo boiz,JOHN OKAFOR na poor man ooo!!!ASUU STRIKE 2013.....grab ur copy now!!!!!
Posted on: Thu, 31 Oct 2013 16:41:55 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015