ASUU Strike Indomie Advert Song Asuu do gud oo..e do gud, - TopicsExpress



          

ASUU Strike Indomie Advert Song Asuu do gud oo..e do gud, Asuu wey giv us strike...e do gud, Asuu wey mek us stay @home... e do gud, dey chop mama thank u... e do gud, dis strike dey sweet well well... e do gud, sum pple don join yahoo... e do gud, sum don dey do ashawo... e do gud, sum dey do gateman... e do gud, wia some dey look 4 husband... e do gud, me don dey sing nonsense... e do gud, wia u dey listen 2 nonsense... e do gud, me and u who get sense... e do gud, u dey dance as I dey sing... e do gud, abeg who knw wen strike go end ... e do gud, me don even ask google... e do gud, even TB joshua no knw... e do gud, e cum be google go knw??... e do bad, I tink Gudluck go knw... e do worse, infact am heading 2 Aso rock... e do Gud our ex-Asuu presido don die, them do worst na wthin go come happen, till next year.
Posted on: Fri, 15 Nov 2013 11:19:34 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015