Abeg ooo my faithful Facebook friends,,, I notice this for church - TopicsExpress



          

Abeg ooo my faithful Facebook friends,,, I notice this for church yesterday I wan ask una Why e be sey for church if pastor sey those wey dey find husband or wife pray,you go see our sisi and boboo them,praying with all the power in them,if pastor say pray for the growth of their business you go see prayerr upon prayer,you will hear different voice shouting and banning..but if pastor sey pray for the growth of the church or any of the members growth,then you will see some people praying as if they never eat for the past 1year..abeg why e be like that..? Answers pls
Posted on: Mon, 10 Mar 2014 06:46:36 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015