Akpors: Craze hw u dey na? Grace: my name is not Craze but - TopicsExpress



          

Akpors: Craze hw u dey na? Grace: my name is not Craze but Grace. Akpors: Craze and Grace no be the same thing? Grace: is not. Akpors: orrhh.. But i want to be ur friend..oo. Grace: Akpors! u want to be my friend? Akpors: yes na. Grace: am sorry, i cnt be ur friend. Akpors: why na? Grace: you cnt speak comon english. Akpors: nawa..oh shaeeh this one wey i dey speak e be like chinese or japanese or french? Abegeee tell me why u no fit be my friend. Grace: secondly ure not responsible at all! Akpors: hehehe(lol) i don die.. If to say na one 4get am bcus na me responsible pass.. For our church.. If tithe and offering money lost- our pastor wil stand in the pulpit and even the members theyll be shouting AKPORS ure responsible in our community.. If goat, fowl, anyting that lost everybody go dey shout AKPORS ure responsible even in our school.. If pen, text book, pencil and note book.. Can u imagine that everybody both the principal and teachers dem go dey shout.. AKPORS ure responsible.. Akpos ure responsible. Talkless of my house.. If television spoilt, dvd spoilt,plate broke, money lost, meat lost infact anything that happen.. My Mama, My papa, my broda, my sister dem go dey shout.. AKPORS ure responsible.. Akpos ure responsible if to say responsible dey kill by nw i 4 don die... One word 4 Akpors
Posted on: Wed, 26 Mar 2014 16:57:51 +0000

Trending Topics



topic-10152226331176200">Its raining PRAWNS! Come try out our new all day cafe menu this
Blind not ready for Keane comparisons at Man Utd Daley Blind

Recently Viewed Topics




© 2015