Akpors call customer care by 1am. After 30mins of advert finally - TopicsExpress



          

Akpors call customer care by 1am. After 30mins of advert finally akpors comes on line. Customer care ...hello this kingsley from mtn customer care how can I help u. Akpors..god punish u. Customer care...sorry sir dats not polite wats the problem akpors..na me u de ask? Check ur time wetin de nack customer care ..sir dis 1:30am. Akpors..so why u no dey sleep u be winch? Customer care..no sir am not a. wizard. Akpors ...den wetin u be others neva sleep finish? Customer care ..sir pls go straight to the reason why u called Akpors ..ok. I get #99 for my fone abeg transfer me #1 naira make I take make midnight call. Customer care ...hahahahaha we two now who come be winch
Posted on: Sun, 01 Dec 2013 15:46:53 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015