Akpos call customer care by 1am. After 30mins of advert finally - TopicsExpress



          

Akpos call customer care by 1am. After 30mins of advert finally akpos comes on line. Customer care ...hello this kingsley from mtn customer care how can I help u. Akpos: God punish u Customer care: sorry sir dats not polite wats the problem Akpors: na me u d ask? Check ur time wetin de nack? Customer care: sir dis 1:30am. Akpos: so why u no dey sleep u be winch? Customer care..no sir am not a wizard. Akpos...den wetin u be others neva sleep finish? Customer care..sir pls go straight to the reason why u called Akpos: ok. Abeg I get #99 for my fone help me transfer #1 naira make I take make midnight call... Customer care: Foolish fool....
Posted on: Tue, 04 Nov 2014 22:37:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015