Akpos: mama ooo, papa oooo, make una help me rejoice oo Mama - TopicsExpress



          

Akpos: mama ooo, papa oooo, make una help me rejoice oo Mama Akpos: watin dun happen again Akpos: i dun finally see my soul mate, wen i dey look for since the past two years now oooo Mama Akpos:praise the lord!!!Baba God u too much, and dat mama ochuko say u nor go fit get soul mate. God dun punish devil Akpos: Yes o mama, i dun fine everywher i dun taya, i dun even ask my frnd bt dem say dem nor see am oo Mama Akpos: so my pikin, wher u for cum see dis ur soul mate Akpos: mama, nor myn dat my stupid soul mate hair cream, e roll enter bottom bed, na dere i for see am jst na wen i dey fine am MAMA AKPOS FAINTED ONE WORD FOR AKPOS!!! LOL
Posted on: Tue, 12 Nov 2013 20:21:57 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015