Akpos nd Custormer Care Akpos calls customer care by - TopicsExpress



          

Akpos nd Custormer Care Akpos calls customer care by 1am. After 30mins of advert finally akpos comes on line. Customer care ...hello this kingsley from mtn customer care how can I help u. Akpos..god punish u. Customer care...sorry sir dats not polite wats the problem akpors..na me u de ask? Check ur time wetin de nack customer care ..sir dis 1:30am. Akpos..so why u no dey sleep u bewinch? Customer care..no sir am not a. wizard. Akpos...den wetin u be others neva sleep finish? Customer care..sir pls go straight to the reason why u called Akpos..ok. I get#99 for my fone abeg transfer me #1 naira make I take make midnight call. One word for Akpos
Posted on: Tue, 04 Nov 2014 21:25:59 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015