Akpos nd three order gangs waz an arm robber who went to a bank - TopicsExpress



          

Akpos nd three order gangs waz an arm robber who went to a bank nd stole d sum of 1000naira nd after sum few hours he heard in AIT news dat 500,000naira waz stolen dat any body wit information shuld inform d nearest police station 2 him.so on hearin dis apkos stood up nd went to d police nd said::why una d lie like dis, money wey we still na 1,000naira,i even folow go steal,we dey 3. What type of thief iz akpos??
Posted on: Fri, 14 Mar 2014 18:46:47 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015