Anyone you see supporting gays through media, right commission and - TopicsExpress



          

Anyone you see supporting gays through media, right commission and even your friends on facebook is either a gay or has a friend who is gay. Anyways, These yeye Nigerians professors asking UK and US to deny journalist and others visas for supporting the signing are so idiotic. wetin person still do for talking again? in my own opinion, if America or Uk choose to adopt one of our weird culture and forcefully impose it on their people, then Nigeria will accept this horrible sickness. Them come say make Nigeria men dey use robber dey cover penis say e dey help for birth control, we obey. Them come deceive our girls make them dey wear another dead human head for own natural head, them gree too. Them come begin dey bring equality of men and women, as you know Naija no gree Them come start again make our girls dey wear catapults pants instead of their normal pants, thereby cause wahala for peaceful home, we stupidly join.. Them come say make men tie rope round their necks like goat, we do am na, no be fashion? and now them even come say make men dey sleep with men and women dey sleep with men when women dey complain say men don reduce and the few ones dey make shakara.. ha wetin? Women, if guys agree, make una no gree o, na minus two from una future husband if two men marry. For this gay matter, these westerners remote control battery don weak.. e no work this time and they wan cry...
Posted on: Sat, 18 Jan 2014 20:09:55 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015