BETWEEN FEMI AND ADEMOLA WHO BE FOOL ADEMOLA: U be fool, u no - TopicsExpress



          

BETWEEN FEMI AND ADEMOLA WHO BE FOOL ADEMOLA: U be fool, u no sabi anything. FEMI: Ahhh...haba guy. ADEMOLA: Na so. I fit prove am sef. If na night and u see 2 light for road, na wetin be dat? FEMI: Na moto. ADEMOLA: Ehenh, but wish kind? Benz? Peugeot? or Lexus? FEMI: I no know dat one oh ADEMOLA: U see am. Anyway, second proof. Na night, u see 1 light for road. Na wetin be dat? FEMI: Na okada. ADEMOLA: Ehenh, whish one? Suzuki? Yamaha? or Kawasaki? FEMI: Ahh....how I suppose know? ADEMOLA: U see am? I don show u say u be fool. FEMI: Na wa 4 u o. Dis ur question sef. Oya make I ask u. If na night u see woman for roadside....min i skirt, big breast, red lips, big nyash, na wetin? ADEMOLA: Na ashawo. FEMI: Ehenh, but which one? Ur mama, ur sister or ur daughter? Who come be fool?
Posted on: Sat, 05 Oct 2013 07:24:52 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015