Baby, understand me now If sometimes you see that I’m - TopicsExpress



          

Baby, understand me now If sometimes you see that I’m mad Don’t you know no one alive can always be an angel? I tire I swear When everything goes wrong you see some bad As in they start see the bad of me Like I’m the bad person I’m just a soul whose intentions are good (I gat good intentions for her for real) Oh Lord, please don’t let me be misunderstood As i wan take dry my sorrows when e sabi swim Mind strong anyhow like say he sabi Jim For where I dey even devil sef no sabi sin I don dey do slow way before you sabi Jim Poverty na one tea I no fit drink guy I rather have my codeine quench am with meat pie If you check my followers for twitter oh mehn You go see goodness and mercies dey follow me Momsy dey save souls I dey destroy them Through my lyrics born again abeg avoid them Sold my soul for money and many other things GT mastercard I dey your line dey order things Call am illuminati, ritual or ogboni Na you know I dey sheraton dey mold my poli Penthouse why your serious girlfriend leg spread Her friend dey wash I dey hang her like wet bed spread (Bad boi) I’m just a soul whose intentions are good ( But my intentions are good for real) Oh Lord, please don’t let me be misunderstood Two codeine ten refnol Where the SK AK 47 blaaa to the airspace Funny how people dey change like who dey try clothes My loyal boys wan dey battle me with dry flows But when God say na your time Oga relax brother Something must kill man Even Aids dey fear Ebola Death dey call me I put my phone on silent Cause if I pick The next thing na ambulance sirens Na wetin man sew, na him you dey wear Money long I carry am go soldier levier The last people I wan diss na internet gangstars Behind their twitter handle Don’t let me get ya You against me na evil vs may weather One person must faint Ain’t playing never Sometimes i ask myself if I be God sent Or devil perfume I go know for my death bed I’m just a soul whose intentions are good Oh Lord, please don’t let me be misunderstood You see m m The problem here is m A lot of people don’t really understand my brand You understand They try to like turn me into what I’m not You know pop me, spitting loose Jayz lil wayne kind of thing you understand But that’s not me I’m a warri boy Born and raised (laffs) You know what I’m saying So its alright I start kicking this pidgin stuff for ya You know what i mean But m You no gonna turn me to what I’m not Cause this is who i am You know when I started doing this thing I started with like spitting these flows And my fans was under the game you know what I’m saying Causs they cannot relate to what I was saying So i had to break it down to pidgin So they can really pick the words So instead of them saying mehn Erigga can rap They be like look at what Erigga said You know what I’m saying They relate to my words So if you not gonna appreciate that And I will tell you from the bottom of my heart F**k you You know what I’m saying I got lyricists on the roll with this stuff And I got hiphop awards and so many nominations With this stuff and I won award with it So I got my car and my house also with this stuff I keep doing So you, you cannot tell me How to how to manage my brand You know what I’m saying This is paper boI Live and Direct If you don’t like me F… U…C…K F***k you from the bottom of my heart though
Posted on: Thu, 20 Nov 2014 13:45:10 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015