Back in d dayz of fedgo..... Wen u tel ur frnds after ur waterwen - TopicsExpress



          

Back in d dayz of fedgo..... Wen u tel ur frnds after ur waterwen lyk 6pple or more ll av 2 share #5 pure water Wen we use pocket money 4 rolling bons $ puff puff Wen evri student ll alwayz want 2 eat early mornin hot egg roll*eni yara lorun gbe* Wen all 3j student ll alwayz contribute money 4 mariam owolabi 2 help dem buy staff cans fish pie *lyk say she dey collect aajoo* Dayz wen well av 2 scrub $ sweep dinning hall evri saturday*chaaaiii,wen we suppose 2 dey rest*......sunday punishment after chapel stil dey ooo*4 dose wu enta black book 4 d previous week* Now osun galz ll alwayz frustrate mummy tolu *matron* Wen ajoke ll alwayz run 2 dinning hall 5:30am evri thursday just bcos of spagg*na bcos say she wann serve oooo*.....$ porridge woz d food i alwayz pray dey neva cook Dayz wen toluwanimi ll summon all chad galz 2 push pit......mheeeen,it woz alwayz us *saved tho...I get sista* Wen kevwe ll send 4 a junior $ she strtz shivering Wen senior gal lyk me wey dey ss2 go still carry lyk 15 moimoi 4 bag $ wen well av 2 sneak 4rm prep class,jezt bcos say we wann fetch water Wen dose crazy seniors ll collect ur spoon $ still return it unwashed I still even rem dah day wey I dey cry bcos sandra wann comot *i finishd ma lacasere tho* Wen danjuma spat between aishatz bread $ pressin it 2geda wif d beans...ready 2 eat 4 d mumu Wen we av 2 tel kemi 2 accompany us b4 we can go 2 account offce*we dey alwayz fear dat her mama eyez* Wen garri woz alwayz d best provision after exam $ wen I had 2 sacrifice my remaining 2 handful of garri 4 lyk 10pple 2 drink *na garri swell up we do oooo*witout sugar sef $ tomisin *ma bestie* still dey vex say I no gve am chop Wen adedeji zainab woz alwayz walking arund d whole hostel with dat her thin legs 2 pluck tangerine *dat tym u go knw say owu don blow am* Lemme stop here jhooor Miss dosee dayz.....suffering $ smiling Alma mata miiiiii Up schoool!!!!!!!
Posted on: Wed, 06 Aug 2014 16:30:23 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015