Backpass, September 10 Mede Mede AS SUPER EAGLES GO NACK BALL - TopicsExpress



          

Backpass, September 10 Mede Mede AS SUPER EAGLES GO NACK BALL WITH BAFANA BAFANA OF SOUTH AFRICA FRO CAPETOWN DIS WEDNESDAY , AUSTEL ELUMELU WEY BE MEMBER FOR TECHNICAL COMMITTEE FOR NFF DON YARN SAY E NO BLAME SOUTH AFRICA WEY SAY NA OPERATION BEAT NAIJA BUT E NO SAY SUPER EAGLES NO GO GREE AS AFRICA CHAMPIONS. FOR ANODA CORNER SO, B4 B4 SUPER EAGLES WINGER, FOLORUNSHO OKENLA DON YARN SAY NA GBEMU MATCH BICOS NAIJA MUST GET BETTER RESULT AS E REASON SAY SUPER EAGLES GO KPAKE D 3 POINTS TO START D SERIOUS CAMPAIGN FOR AFRICA NATIONS CUP QUALIFIER AFTER DEM LOSE 2-3 TO CONGO LAST SATURDAY. Question: Abeg, make we beg our players make dem nor fall we hand ooo!
Posted on: Wed, 10 Sep 2014 07:59:04 +0000

Trending Topics



ght:30px;">
The Senior Staff Association of Nigerian Universities (SSANU) on
It was the first day of Hogwarts, Tom was in his 7th year at
HOW WILL YOU TRADE TODAY ? Check our simple strategy.
Eu falo e provo. Ai começou a merda! STF nega pedido de

Recently Viewed Topics




© 2015