Blackberry don chop my money tire, na im I come vex yestaday sell - TopicsExpress



          

Blackberry don chop my money tire, na im I come vex yestaday sell am, come take some money buy China phone! Now am in bigger trouble!!! 1. E go full after 3 minutes of charging. 2. The phone get TV, Touch screen, Nail cutter, Fire lighter etc. 3. I fit write Text message with a toothpick sef. 4. The spelling get mistakes e.g NokLa, blackderry, i-Indecency, samswag etc. 5. When aeroplane pass e go record "One missed Call". 6. When a big truck horn; e go show "Charger connected" . 7. When Chinese man pass e go show: "One Bluetooth device found". 8. When fine gal waka pass, e go show "WiFi within range". 9. When ugly gal waka pass, e go show, "Virus detected". Abeg I wan sell am! Who wan buy ooo? Even as I dey find buyer, e dey show me for screen: "No contact found". Pls HELP!
Posted on: Fri, 05 Jul 2013 14:49:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015