Blackberry don chop my money tire, na im I come vex yestaday - TopicsExpress



          

Blackberry don chop my money tire, na im I come vex yestaday sell am, come take some money buy China phone! Now am in bigger trouble!!! 1. E go full after 3 minutes of charging. 2. The phone get TV, Touch screen, Nail cutter, Firelighter etc. 3. I fit write Text message with a toothpick sef. 4. The spelling get mistakes e.g NokLa, blackderry, i-Indecency, samswag etc. 5. When aeroplane pass e go record One missed Call. 6. When a big truck horn; e go show Charger connected . 7. When Chinese man pass e go show: One Bluetooth device found. 8. When fine gal waka pass, e go show Ur favourite food found. 9. When ugly gal waka pass, e go show, Virus detected. Abeg I wan sell am! Who wan buy ooo? Even as I dey find buyer, e dey show me for screen: No contact found lol BARKA DE SALLAH PEEPZ
Posted on: Tue, 15 Oct 2013 10:30:16 +0000

Trending Topics



Praga de Urubu... Sempre acontece aos que se embrenham em

Recently Viewed Topics




© 2015