Bros and Sists, abeg no be by force to speak English. If you get - TopicsExpress



          

Bros and Sists, abeg no be by force to speak English. If you get anybody or you know anybody when dey blow all dis kind grammar, abeg make una dey correct them. I never sabi all the words when dey inside dictionary finish. Some of our mates still dey write WAEC and NECO because dem never fit make their English paper. Abeg I no want another dictionary again. I don tire to dey read. Make we help ourself and our friends when still dey write WAEC and NECO. Una dey hear me so?
Posted on: Sun, 27 Oct 2013 17:34:55 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015