Buchi Stein Emezue Una need see wetin happen for our yard today?! - TopicsExpress



          

Buchi Stein Emezue Una need see wetin happen for our yard today?! E get wan guy for our yard, the guy name na Okwy. Okwy na ashawo boy, that boy no dey rest. Every minute he dey ontop woman. Me dey my side konji dey wire me. I don beg am tire make he pity me dash me one chikala sey konji wan change my surname. I go see nyash wire for dream but real life I no see anything. Okwy na guy man, girls like am too much and the guy no dey dull. E get this girl Philo wey I don dey eye since but I no get liver to go cast give the girl the levels wey my love for am dey. This girl fine pass mammy water, she yellow like oyibo and her teeth dey white like fluorescent. This girl from market one dey dey come back wen she branch enter our yard. I look, na Okwy room my dream babe dey go. I wan die, I follow am make I see if dem go do anything. I reach she and Okwy dey talk so I go make I comot food wey I put for fire. As I come back I come see Okwy head dey inside the girl skirt. Shuu, the guy wan chop pikin wey dey her belle? I see sey Philo my love dey hold bed dey shout like sey person they put iron wey hot inside her nyash. She come dey scream, "Okwy, lick am, bite am, Okwy chop am". Where I dey my body begin strong. I still dey peep tru window dey hold my tin. She push Okwy for bed begin dey comot Okwy cloth. She begin lick my guy tin like sey na sweet. She go carry tongue roll around the thing come lick the cap. I dey where I dey dey die. She come lift her skirt come dey touch herself as she dey lick the guy tin. She come carry all the guy tin put inside mouth, Okwy begin dey speak in tongues. I no understand wetin he dey talk wetin I dey hear na,"mememiamemiamemia" hmmm. Okwy begin shout as I dey look them like sey he dey die, I look come see Philo body dey shake like person wey electric dey shock. Okwy dey shout, "Somebody help oh, I don die, I don die, my thing oh". I come see sey no be play again I go look, see blood everywhere. Philo body come still dey shake and foam dey comot for her mouth. Blood come dey pour like water from Okwy tin. Philo get epilepsy and the tin start when she dey suck Okwy banana. Haaaaaa naso i borrow leg, come begin cast with solid crest o, my voice ehn, e loud to wake deadbody sef, trust our yard people with dem tatafo ear, sharperly dem don gather, people come run come o, but i say make i write this give una. I dey come I go tell una wetin happen later. Okwy sef don faint and people dey try comot Philo teeth from the guy prick.
Posted on: Mon, 10 Jun 2013 20:22:22 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015